D Man n D Mic

D Man n D Mic Welcome to D Man n D Mic � �
Your one-stop comedy corner! Follow us and join the crew where stress ends and laughter begins! ��

10/09/2025

Between I and U, there’s always an O 😏😂
And we are debtors.
What are we?

😱 Prime Minister resigns after just 27 DAYS!🇫🇷 Political chaos explodes as Marine Le Pen vows to block any new governmen...
10/09/2025

😱 Prime Minister resigns after just 27 DAYS!
🇫🇷 Political chaos explodes as Marine Le Pen vows to block any new government!

💥 Is this the collapse of French democracy?
💬 Comment NOW: Should France demand a new leader, or is this just the start of total chaos?

🔥 Share if you think politicians are out of control!
⚡ React if you’re shocked by this political drama!





10/09/2025

Parents having a fair time with their children during the graduation 🎓 at FHS.

10/09/2025

Wake Up each day with a Renewed Energy for another Wonderful Brand New Day.

Good Morning All

Abeg My Country People I want ask una one question.Dem say a fool at forty is a fool for ever.Dis wey our country don re...
10/01/2025

Abeg My Country People I want ask una one question.

Dem say a fool at forty is a fool for ever.

Dis wey our country don reach 65 and e still never sabi body abeg wetin e be again?

Abeg na question I dey ask anybody wey sabi anybody wey no d answer make e comment I no d answer.

You fit share give person wey sabi the answer no problem.

Like if you no no the answer.


Una dey shout “Happy Independence!” But abeg, who really independent for this country? 🤔Make we no lie, na only flag and...
10/01/2025

Una dey shout “Happy Independence!” But abeg, who really independent for this country? 🤔

Make we no lie, na only flag and anthem change for 1960. The real chain still dey our neck till today:

Na oyinbo draw our borders anyhow, we still dey fight tribal wahala.

We dey speak English like say Yoruba, Igbo, Hausa no get value.

Our economy still dey controlled by foreign powers—na dem still dey dictate oil price, currency, even our loan matter.

Leaders wey colonizer train, na dem still dey colonize us till today.

So tell me, Independence na freedom or na scam wey dem package give us? 🤷🏾‍♂️

We dey dance, we dey chop rice every October 1st, but truth be say Nigeria still be colony—just that the slave master don turn Nigerian politician.

Oya argue with your keyboard. 🇳🇬🔥

09/27/2025

What do you know about Oroboh (fat) girls

09/18/2025

Good Morning to Another Wonderful Day
Arise and Shine for the Glory of the Lord is risen upon you.

What is she talking about?Waiter una g*t her Menu?
09/14/2025

What is she talking about?

Waiter una g*t her Menu?

Address

New York, NY

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when D Man n D Mic posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share