Lionstribe events

Lionstribe events port Harcourt

Una weldon oo
13/10/2024

Una weldon oo

Lionstribe event is out for u
13/10/2024

Lionstribe event is out for u

07/02/2024

Mad oooooo, 9Ja all the Way To Finals

07/11/2023

Di Nigeria Immigration Service wey dey handle di passport office for Ondo State parade three suspects wey dey do passport mago-mago for Akure, di state capital.

Di suspect dey charge N80,500 for 32 pages passport wit 5 years validity and N100,500 for 64 pages 5years validity passport. Dem dey charge N165,000 for 64 pages of passport wey get 10 years validity and e dey against di normal official price wey dey NIS website.

According to di tok tok pesin for di command, Deputy Superintendent Oladapo Bayode, pipo bin dey complain about high cost of passport price for Akure and dem dey extort plenti pipo.

“As we hear of di complaints for Akure, di PCO bin send one officer make e disguise as civilian wey wan collect passport and na dia we arrest di suspects,” Bayode tok.

05/11/2023

Aseanal will work like elephant bot eat like rat

23/10/2023

Happy Sunday to all my followers , i want to say thank u to u all for growing my page , thank u again and again
15/10/2023

Happy Sunday to all my followers , i want to say thank u to u all for growing my page , thank u again and again

04/10/2023

Good day everyone my name na Victor Obinna Obialor bot if u call me O vicki i go answer 😁 i be Cinimatographer aka camera man🎥🎬🕴️na this work i day carry pay my rent and other stuffs like that , i know say as we day inter Xmas🌲like this Celebration go chock So if u get any event just call this number 📞08177367001 or 08145122141 or just visit my page way b Lionstribe events to see some of my job . Una Thank U 😊

30/09/2023
Under 2weeks your event picturs will b at your door wetting for u to open , give your event a colourful photo and video ...
25/09/2023

Under 2weeks your event picturs will b at your door wetting for u to open , give your event a colourful photo and video wit shikini money . ,

Do u know that u can do your Event Videos and pictours in a very chip amout ? Yes 👉You Can. Book The Lionstribe events g...
11/09/2023

Do u know that u can do your Event Videos and pictours in a very chip amout ? Yes 👉You Can. Book The Lionstribe events group now and u can get a quality video or photo for as low as 80k .das not all guys, it comes wit a frame + photobook + edited soft copies , call this number for more info 08177367001 or 08145122141.

Somthing nice
14/08/2023

Somthing nice

Address

Port Harcourt

Telephone

+2348177367001

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Lionstribe events posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Lionstribe events:

Share

Category