Sofiwhite

Sofiwhite Educative creator
self determine

When is finally ur tmy..... remember wat u want
30/11/2025

When is finally ur tmy..... remember wat u want

16/11/2025

With AI, life s easy....
゚viralシviralシfypシ゚viralシalシ

16/11/2025

Let me run oo... before Z catch me...

16/11/2025

Sometimes it can really be stressful...
゚viralシfypシ゚シ゚viral

16/11/2025

Creativity...
゚viralシviralシfypシ゚viralシalシ

Who marry for love dey cry.  Who marry for money Dey cry.  Who marry young man Dey cry.  Who marry old man Dey also cry....
16/11/2025

Who marry for love dey cry. Who marry for money Dey cry. Who marry young man Dey cry. Who marry old man Dey also cry. Who never marry Dey cry 😭😭🏃 chaiii Ariri 😭 God help us 👏🙌

‎I paid 25k to attend a seminar on how to "become a multi millionaire" Na Keke carry the organizer come 😂‎
16/11/2025

‎I paid 25k to attend a seminar on how to "become a multi millionaire" Na Keke carry the organizer come 😂

"Na water wey enter boat dey sink the boat." ‎‎Watch wetin and who you allow into your life.
16/11/2025

"Na water wey enter boat dey sink the boat."

‎Watch wetin and who you allow into your life.

10/11/2025

Make it a habit to respect people without knowing their qualifications, title or position.

😌

Wahala be like ceiling fan wey Akwa ibom electrician repair. When you on am, wetin you go dey hear na uwem effiong, uwem...
10/11/2025

Wahala be like ceiling fan wey Akwa ibom electrician repair. When you on am, wetin you go dey hear na uwem effiong, uwem effiong. 😆

Una good morning....Another week with another gist
10/11/2025

Una good morning....

Another week with another gist

Address

Makurdi

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Sofiwhite posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share