27/06/2022
guy God don already change Ur Tori ooo..no pet devil con push U... Some things dey wey b say U go dey see on road to fame not b by kitikiti U go dey use do am again ooo..
Na wisdom...we sef don Tay on da streets by t we all g*t our own stories & na God's time...remember bros, no b by power so ..thank God..sebi na U b dis today... Cheers jooh ! Tkroxx Unstoppable