MC yunking

MC yunking Fun and entertainment

25/11/2025

Trust woman or count rice

24/07/2025
11/07/2025

Delete that married man number for your phone you no go d!£, eehh fine girl

When the weather is cold, this is what you need not person daughter go outside, buy corn and pears, come back to your ho...
08/07/2025

When the weather is cold, this is what you need not person daughter
go outside, buy corn and pears, come back to your house and enjoy,
Allow people daughters rest
@ followers

05/07/2025

First video and more to come

Babe hope you won't judge me by my past? the past 👇👇👇👇👇👇
22/01/2025

Babe hope you won't judge me by my past?
the past
👇👇👇👇👇👇

Even person wey dey sell tire, don tire for the country He said he wan retire
07/08/2024

Even person wey dey sell tire, don tire for the country
He said he wan retire

24/07/2024

I don tire to dey learn how to fish, abeg make Una just give me the fish before water go carry me

I don start my own business Na block industry I open Patronize my business
18/07/2024

I don start my own business
Na block industry I open
Patronize my business

What ever you do in life don't make this mistake my guy just made, he just see her friend on the wedding day, My advise ...
17/07/2024

What ever you do in life don't make this mistake my guy just made, he just see her friend on the wedding day,
My advise is that you should try to know her friends before marriage

Back for today the hustle is real, thank God for today
13/07/2024

Back for today
the hustle is real, thank God for today

Address

Lagos

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when MC yunking posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Share