BamBam Pastries & Catering Services

BamBam Pastries & Catering Services Our meals are yummy and well prepared,we also deliver nice and delicious snacks,sweet cakes etc .

18/01/2025

Good evening my beloved clients.....
Oya let me gist you guys....πŸ˜πŸ˜πŸ˜ƒ
Na so I dey return from my church programme one day....I almost got to my door step when I noticed two Jehovah witness members were also heading to my house....For my mind I say...this people no go let me digest the sermon wey my own pastor preach for church today ooo.
Naso I dey knock ...them sef they knock...we come dey there dey knock my doorπŸ˜‹πŸ˜ƒπŸ˜ƒπŸ˜ƒπŸ˜πŸ˜I dey knock,them sef they knock...πŸ˜πŸ˜πŸ˜ƒNa me still dey talk say....oga where this woman go ΒΏ(πŸ˜πŸ˜πŸ˜ƒJehovah witness preacher still talk say he be like say the woman don commot...Na so the two of us comot for my entrance ooo😁😁as I see say them go like this😁😁😁 .....I just turn go open my house door fast b4 they meet me there again....πŸ˜πŸ˜πŸ˜ƒ
Abeg no forget say BamBam Cakes & Events dey okoafo.....
Chat us today on 08161724631

07/12/2024
05/12/2024

Address

Oko Afo, Badagry
Agbara

Telephone

+2348161724631

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when BamBam Pastries & Catering Services posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to BamBam Pastries & Catering Services:

Share

Category