Mc Joelolom

Mc Joelolom If you do your job well, you will work for a ruler and never be a slave Prov. 22:29
(1)

Godiya Bings nice one So because u hear say bajju people and combo na 5 & 6 dat is u come do dis combo. πŸ™„πŸ™„πŸ™„Come carry ur...
15/10/2025

Godiya Bings nice one
So because u hear say bajju people and combo na 5 & 6 dat is u come do dis combo. πŸ™„πŸ™„πŸ™„

Come carry ur food

15/10/2025

We no Dey do dat one for here oo

14/10/2025

Cats and keeping malice na 5 & 6 I drink told u

14/10/2025

On dis very day I was d only person at home, so have been just indoors, nd I decided to take a walk, boom I heard d beautiful sound, I drink told u it was irresistible πŸ™ˆπŸ™ˆπŸ™ˆ, Naso I for d sound oo Sotey I come see where d sound been Dey comot from.

Hmm no b wedding or sendforth ooo. Na one baba we been kpai na im dat day dem come repair him grave, I drink told I no the baba grandchildren. I sha just say make their sound no go waste na I’m I keep steeze and composure for side oo, comot my shoe keep on side. Anyways I was a bit shy

14/10/2025

Mama Yacham aka Lucy Baby no dey carry last, u see at Aririri na from her I learn am ooo

13/10/2025

Seriously dis kids really made my day on dis very day. Although Dey didn’t know I was d one not until after i changed into my costume, they after d event I changed into my normal clothes omo dem one use Godiya Bindiga name wound me. Come see d way I just Dey smile like one new recruited mad man

I am who Dey say I amI am Mama Zabrang I am the exporter and importer of DadawaI am Mama Mai LaceI am Mama MbiI am Larab...
13/10/2025

I am who Dey say I am
I am Mama Zabrang
I am the exporter and importer of Dadawa
I am Mama Mai Lace
I am Mama Mbi
I am Laraba (make Mama Yacham sha no catch me) Mai Dankwali
I am Uwar Update
I am a work in progress
Stay put God is still at work

13/10/2025

Rayuwa Kenan , all tanks to God Almighty for everything.

12/10/2025

Godiya Bings, hope say you wear that cloth wey you wear for ur AI picture go church πŸ™„πŸ™„

12/10/2025

Godiya Bindiga not dis Sunday again πŸ™†β€β™€οΈπŸ€¦

Lahadi Mai Albarka
12/10/2025

Lahadi Mai Albarka

12/10/2025

Today is Sunday guys

Address

Abuja

Website

Alerts

Be the first to know and let us send you an email when Mc Joelolom posts news and promotions. Your email address will not be used for any other purpose, and you can unsubscribe at any time.

Contact The Business

Send a message to Mc Joelolom:

Share